How Una See Am Podcast
1) S6 E6: Favor Bank
Send us a text #SabiNation, No be all help be help o... some na strategy 😁. Dis week on How Una See Am, we dive into the dark side of favors: when kindness get strings wey fit choke you. Some people ...Show More
2) S6 E5: Emotional Quotient
Send us a text #SabiNation, today we talk about pipo we all of us grow for age but many nor grow or mature for dia emotions and behaviour ... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message,...Show More
3) S6 E4: Borrow Borrow
Send us a text #SabiNation, today we talk about loans and how e don easy for pipo to borrow money and the kin things the loan companies dey do wen dem wan collect dia money back... #howunaseeampodcas...Show More
4) S6 E3: Dis Autism - How we suppose see am?
Send us a text #SabiNation, as April na Autism Awareness Month, we sey make we put mouth for the matter based on street and also, we wan encourage everybodi to learn more about Autism, make we all fit...Show More
5) S6 E2: ehM ehM ehM
Send us a text #SabiNation, today, we talk about dis financial magomago wey dem dey call ponzi scheme, as di internet dey hot with pipo we carry money put for CBEX... #howunaseeampodcast #femiandm...Show More
6) S6 E1: Betting
Send us a text #SabiNation, welcome to season 6 of una ogbonge tok tok show, how una see am podcast, today we torchlight di matter of betting and di danger wey e pose to our young ones... #howunase...Show More
7) S5 E10: Wetin be your 'ship?
Send us a text #SabiNation, today we ask one big question, "wetin be ur 'ship?" which one yu dey for inside? na companionship? situationship? friendship? abi partnership? For real, wetin be ur 'ship?....Show More
8) S5 E9: Our Phone, Our Life
Send us a text #SabiNation, una don take one minute to access how strongly we dey depend on our ina phone? Well situations don make me and Maazi access how much we depend on our phones and na di matte...Show More
9) S5 E8: Teachability
#SabiNation, today, we talk about one of the key ingredients to personal growth wey fit change every aspect of our lives.... #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on to...Show More
10) S5 E7: Na health and safety negligence!
#SabiNation, today, we torchlight di boat accident wey claim di life of one Nollywood actor and discuss di issues wey surround di accident.... #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message,...Show More